Fido – Joy Is Coming Lyrics


Fido – Joy Is Coming Lyrics
Fido – Joy Is Coming Lyrics

Nigerian Top rates singer and phenomenon Songwriter known as Fido has unleashed the lyrics of his trending tune called “Joy Is Coming Lyrics”.

This new track came with a highly understanding lyrics that is well appreciated by fans and lovers of good and soulful song.

Kindly check out, Fido – Joy Is Coming Lyrics below!

Fido – Joy Is Coming Lyrics

Yee
Oosha!

He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala I go give dem Fuji

Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
If he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning

Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
Do me gently do me tender
Awon kele gbori wolé
Awon temi gbori wolé

Yeee
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If e no be galala I go give dem Fuji

Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
And if e no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning

Love me gently, love me tender
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé

Upload Your Song

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*